The hausa’s obviously know the game panya where you throw
the baby up and catch them. This was an experience shared by my grandma while
she was in Minna.
All these babies wey just dey get teeth dey like bite
anything. Na everything dem wan bite. And this baby sef no different. She don
comot four sharp teeth wey fit pierce skin like injection.
On this fateful day, the baba just bath finish and as he
comot from him bathroom, he see em pikin dey cry, na so he pick the baby but
the girl cry no cease. Na so em start panya play with the baby hoping say the
sharp movements go quiet her.
I no know how em’ prick dey visible but the baby just bite
am. Baba throway the pikin shout like terrorist wey wan bomb people. Na so the
neighbours show see the man dey bleed for prick.
Come see disgrace for clinic as they bandage em prick.

No comments:
Post a Comment