Wednesday, January 25, 2017

Gbogbonise: It just won't come down.


Before we start, my boyfriend don come like Usain Bolt. I no dey enjoy am and I no wan cheat. Before we even reach the room; the whole episode don finish. When the guy wan form romance and say “Call me daddy” I go just say “Farda” cos em suppose dey seminary with that behaviour.

The painful thing na the mouth the guy go dey make before we do. ‘I go kill you when I see you’, ‘I go make you sweat’ ‘I go make you cry’ etc. Before me and this guy ever met, I don imagine say this guy go tear my life with em skills. Em mouth sweet but annoying. Imagine, he go dey ask whether I enjoy am. Enjoy wetin? You enter?
My friend Philo come yan me about her guy, say em dey do 20 minutes now after em use one drug gbogbonise. When Philo describe gimme how her guy dey pound her steady, I just imagine my own Farda wen em go dey jerk like monkey wey get stroke.
Na so I tell Farda say make him buy gbogbonise but em go triple the dose. I tell am say na because I wan die. I no tell am the truth say double dose no fit cure em’ cuminfast syndrome. Na so farda call me the next day say em don buy gbogbonise from one aboki. As I enter the house, Farda say make I come room. As I see Farda for bed, I saw something different. Farda eyes don red and em python ready to strike. Me sef I know say I don die.
When Farda catch me, I no know when I begin beg am ‘daddy’. Farda gimme from front, back, upside down. I faint wake up and Farda still dey gimme. If you see the mouth Farda come dey make as em dey wipe me, dey call me bitch, dirty etc. Water comot my eye and I cry. ‘I tell you say I go make you cry’ Farda dey make mouth as he tear me hot slap for face. Em come dey press my neck again.
After 3 hours of nonstop wiping and farda still dey ginger, I come dey think if na only gbogbonise farda use.  Em be like evil spirit. I wan run but Farda slam me for wall dey gimme more. I come beg am say make em chill say I wan show am something; na so I pick my cloth run comot oooo.
Three days later, Farda say em thing never still go down. Small time Farda begin discharge blood. We rush am go hospital where doctor say na small remain before Farda die. After some days for ICU, Farda recover. We never talk sex since den. Na so I almost kill my boyfriend ooo.

Please una get any other safe solution cos we no use gbogbonise again.

2 comments:

  1. Lol,she still wants him to use something? She must really want to kill this her Cards.����

    ReplyDelete