Monday, January 30, 2017

Big green fat long strong cucumber


Sincerely what was the first thing that came to your mind with this post title? You yaff spoil. All these lez go dey hype cucumber, all these guys with tiny things go dey brag about their cucumber. Now I don’t even see the edible anymore in a good light. Imagine what I thought when the woman for bus dey emphasize on the size, colour and strength of the cucumber.

Give me long one, give me strong one. This one no fat etc the woman dey yan as she dey select cucmber. Wahali, my mind don dey reason nonsense. I come dey wonder wetin dis woman wan really use the cucumber do, dey imagine her dey use am for bad thing. I hear say girls dey use am do bad thing. Na true? With the way the woman dey try famz me for bus, I don dey suspect am.
Until I hear story of cucumber wey break for person hmmmmm I no believe say dem dey use am for bad thing. I know coke bottle own shaaa. You go see how all these Christians girls for school wey no get boyfriend go dey select cucumber for cafeteria. I no believe say dem no dey chop am. Some can carry two sef. Two big ones. You wan kill yourself?

Oya make una answer oooo. Is cucumber better than the guys stuff?

No comments:

Post a Comment